Paroles de Count Me Out
Paroles de Count Me Out Par JOEBOY
I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean
I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out out out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean
I don’t know what I am about o na
Ecouter
A Propos de "Count Me Out "
Plus de lyrics de l'album Somewhere Between Beauty & Magic
Plus de Lyrics de JOEBOY
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl