Paroles de Oga Par FALZ


O po! O po, o po
Yeh, hey, yeh

Falz the bahd guy in the building by the way
Ay mani, Achuu
Ng'funa imilo e right, ng'funa ne mali eningi
Ng'jabulise naba zali ng'sebenzele e ndlini
Laba bafana ba ba ningi, nale mali ikhona
Naba baya takataka ng'zoba faka iskolo
Why ni ngizela ngama waza waza
Washo umama wathi ngi's phala phala
Why ni ngizela ngama waza waza
Naba la bafana ngama wala wala

Ay ye
Ngi'cel' ipapa, ning' shebele
Ne savannah, ning'thelele
Le piano, niyi yekele, yelele

Ay ye
They want to start to dey shey weyrey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere, ewele, ay yeh

Who be this oga? (who be this oga?)
Wey dey cause quanta (wey dey cause quanta)
No be small matter (no be small matter)
They say he from Naija (They say he from Naija)
Wo be this madam? (wo be this madam?)
Wey dey do yanga (wey dey do yanga)
You carry man standa (you carry man standa)
Why you doing like that

Abeg, gimmi six Azubike
Followed pelu four henenene
No forget to reserve the two XO for the DJ
We go shayo till ze fall berekete
Hm selense, o ti n gbon l'ese
Woskelebe e sweet for belle
This oportunity want mqke you tkake am shard
Life na borrow pose them fit take am now now

Ay ye
Ngi'cel' ipapa, ning' shebele
Ne savannah, ning'thelele
Le piano, niyi yekele, yelele

Ay yeh
They want to start to dey shey weyrey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere, ewele, ay yeh

Who be this oga? (who be this oga?)
Wey dey cause quanta (wey dey cause quanta)
No be small matter (no be small matter)
They say he from Naija (They say he from Naija)
Wo be this madam? (wo be this madam?)
Wey dey do yanga (wey dey do yanga)
You carry man standa (you carry man standa)
Why you doing like that (achuu)

One two three, put am together
All the men stop when she drop am for center
Overall best, give am the medal
Make the rest look like say tem be learner
One two three, put am together
All the men stop when she drop am for center
Overall best, give am the medal
Make the rest look like say tem be learner

Ay ye
Ngi'cel' ipapa, ning' shebele
Ne savannah, ning'thelele
Le piano, niyi yekele, yelele

Ay yeh
They want to start to dey shey weyrey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere, ewele, ay yeh

Ecouter

A Propos de "Oga"

Album : Oga (Single)
Année de Sortie : 2021
Copyright : (c) 2021
Ajouté par : Huntyr Kelx
Published : Nov 24 , 2021

Plus de Lyrics de FALZ

FALZ
FALZ
FALZ
FALZ

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl