FALZ No Less cover image

Paroles de No Less

...

Paroles de No Less Par FALZ


Maximum Enjoyment

Wanna make sure you rise up

And dance to people sound

Genuine and foreign music

No more, No less

No more, No less

No more, No less

Just dance to Fuji Garbage

Hmm

Ah I want to dance with my Gs

Mo tin stunt lati 1990

Mi o raye jati jati

Bami wa awon girls ton like to party

Me sef I Dey gbadun baddies

On the weekend I dey travel out

Big baller bi Ansu Fati

Add everything what’s the mathema

My Shima make sense (No less)

Tun tun we dey ja latest (No less)

Touchdown and the town dey red (No less)

Omo butter wey dey try break bread (No less)

My Shima make sense (No less)

Tuntun we dey ja latest. (No less)

Touchdown and the town dey red (No less)

Omo butter wey dey try break bread (No less)

Alapa stainless to n ja f’obinrin

You dey play, don’t bring your girl to the concert

Shebi you see the setting see as e Dey be

You dey play, don’t bring your girl to the concert

Emi emi emi, emi laiye mi

Emi Iwo iwo Iwo like mi

Emi emi emi, emi laiye mi

Emi emi emi emi, iwo like mi

Ayeee

Second verse (ehn)

Oo le rimi ninu same circumstance

Ara no dey San one place second time

Mo ti seju si e o tun wa second sign

Pele

Second chance (ehn)

Second try (ou)

Second dance (ah)

Second glass (hey)

Second half (you say?)

C’est comme ci

C’est comme ca

Hello my dear (ehn)

Pele my dear (eh eh)

Sweetie my dear (Hmnn Hmnn )

Darling my dear (eh eh)

Honey my dear (ehn)

Darling my dear (eh eh)

Rora my dear (hmm hmm)

Pele my dear

My Shima make sense (no less)

Tun tun we dey ja latest (no less)

Touchdown and the town dey red (no less)

Omo butter wey dey try break bread (no less)

My Shima make sense (no less)

Tun tun we dey ja latest (no less)

Touchdown and the town dey red (no less)

Omo butter wey dey try break bread (no less)

Hello my dear

Pele my dear

Honey my dear

Baby my dear

Sweetie my dear

Baby my dear

Pele my dear

Pele my dear

Ecouter

A Propos de "No Less"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2025
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Aug 01 , 2025

Plus de Lyrics de FALZ

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl