ERIGGA Motivation cover image

Paroles de Motivation

Paroles de Motivation Par ERIGGA


It is Victor AD, na na na
King Paper (Kulboy)

Pikin wey dey find party rice
No suppose to fear dance eh (fear dance eh)
And as I come with my red eye, red eye,
Make dem give me chance eh (give me chance eh)
You wey no know the way song take start
You dey hurry to dance eh (to dance eh)
How e do you now as you dance 'Galala' inside 'Azonto'

My biggest motivation
Na those men wey elbow me lost eh
Oh, my biggest motivation
Na those days I no see food chop eh
I say my biggest motivation
Na those wey say hustle no go pay oh
Omo, my biggest motivation
Na those wey dey hate, ah
Two seconds, dem dey motivate us

See, If e want burst, na two seconds, three too tey
Day break, everywhere burst, my woman pay
This year we go give wahala problem
Where the girls dey, use my Benz dey go toll them
In case dem want dey assume,
Na to spray the money anyhow like another man perfume
If SARS want jump, I naked follow them
Wetin dey happen officer, me and you get problem
Old Warri
Me no bother nobody, so no dey bother me
Hold this funds take press
Everywhere hard, I know e no easy bros
Even for hell fire now, devil sit down dey press
Respect who get, but fear who never collect
Him first taking, na there area take scatter
Street na general market, you fit pick two
Suspension na hold on, rough character

My biggest motivation
Na those men wey elbow me lost eh
Oh, my biggest motivation
Na those days I no see food chop eh
I say my biggest motivation
Na those wey say hustle no go pay oh
Omo, my biggest motivation
Na those wey dey hate, ah
Two seconds, dem dey motivate us

See, I dey Lagos, dem want turn the boy to houseboy
But Oluwa no gree, E too love the boy
No joy, my guy, my guy no dey the street
If trust dey, then water for no fit dey cook fish
Idle mind dey opposite devil workshop
I no fit be apprentice, I get work to chop
I no dey proud about am, but wetin man go do
Pikin dey one side, abi him no go chop go school
If mouth want tear, my brother make e tear finish
The worst thing to happen to man, na see finish
When I die, write say I try for my grave
Life na market, and everybody here come trade
Omo the rubbish wey be say my eye done see
Even this water when I cry, e no fit commot am
I no fit complain, e join wetin give me voltage
Tomorrow get belle, witch no fit abort am (lai lai)

Pikin wey dey find party rice
No suppose to fear dance eh (fear dance eh)
And as I come with my red eye, red eye
Make dem give me chance eh
You wey no know the way song take start
You dey hurry to dance eh (you don go mess up now)
How e do you now as you dance 'Galala' inside 'Azonto'

My biggest motivation
Na those men wey elbow me lost eh
Omo, my biggest motivation
Na those days I no see food chop eh
I say my biggest motivation
Na those wey say hustle no go pay oh
Omo, my biggest motivation
Na those wey dey hate (dem dey hate o)
Two seconds, dem dey motivate us

Omo, na the street be this o (abeg)
When landlord dey turn to tenant (two seconds)
Form big boy, very soon you go dey chop remnant
You no know say life na general market
Dem dey give some people suspension
Suspension na okere prison
Four years you dey wait like pension (two seconds)

Motivate yourself, man
Everybody with their motivation (abeg)

Ecouter

A Propos de "Motivation"

Album : Motivation (Single)
Année de Sortie : 2019
Ajouté par : Farida
Published : Oct 11 , 2019

Plus de Lyrics de ERIGGA

ERIGGA
ERIGGA
ERIGGA

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl