ERIGGA I No Wear Pant  cover image

Paroles de I No Wear Pant

Paroles de I No Wear Pant Par ERIGGA


Who dae hold my lighter now
Boy where you
No dae take pass one drag oo
Wetin be your problem
You wan kolo
You wan put me for trouble
Put me for ground

I no wear pant no naked me
I no wear pant put me for ground
I no wear pant no naked me
I no wear pant put me for ground

He pick shirt, he zip bag
He pick shoe, he call cap
Through earpiece he contact
Enter lag control loud
The iphone go need charge
Pola hard e need charge
E girlfriend want to try
She dump am this one loud

Ashawo show the girl bad
Poco wan fuck she wear pad
E provoke slap slap am
Police come handcuff am
Where e dae go na ghana
No be so na e plan am
So spoil me just to nana
Spoil am e never hammer

E say no shaking oh oh
Shey na because of toetoe
You dae fool your fellow your guy man
Dae push me enter motor
You see the strength wae beat me
Go wash my car tomorrow
I sabi swim no fear

I no go try am inside my house
Guys to bail am
Dey shock am, dae fail am
E look the gold e weigh am
Call aboki e hail am
The hk where e dae go
Na e classmate na e get am
You fit say e go easy
Seniour boy don dae pet am
Sheba throway

Ecouter

A Propos de "I No Wear Pant "

Album : Before The Chaos (EP)
Année de Sortie : 2021
Copyright : (c) 2021
Ajouté par : Huntyr Kelx
Published : May 18 , 2021

Plus de lyrics de l'album Before The Chaos (EP)

Plus de Lyrics de ERIGGA

ERIGGA
ERIGGA
ERIGGA

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl