DJ SPINALL Loju cover image

Paroles de Loju

Paroles de Loju Par DJ SPINALL


Woman
What dem ma say
Top boy
Run

All day she don dey call now
As the party don dey burst
we no go tire
And you know say the feeling don dey high now
Like till the party stop
I no go goooooo
a de lowo lapo oo
Na we the girls wan follow go
Make the girl change area code
Till you follow me
I no go gooo
Follow bounce if you get stamina
Killing any beat make them no go try now
E no get anything wey I no go fit buy now
You don give me little taste make we dey go
Make you no dey shy now
spend anything, girl I fit to make you mine
Na me dey make all of the girls dey come inside now
You dey wait for loving for big bad now
Here we go

Oh baby me and you loju
Ka sha ma jaye kama juru
Shebi ewo lo se ju
See as you bad, how you take do
Shebi ife re lo ju
yeah we go dance and shuperu
Oh baby me and you loju
Ka sha ma jaye kama juru
Shebi ewo lo se ju
See as you bad, how you take do
Shebi ife re lo ju
yeah we go dance and shuperu

Shomo
Gege
I fit wait all night (gege)
I get things all night
Wey go make you feel alright (DJ Spinall)
Ko waa
Ka ma lo Ile now
here we go
Philomina don dey dance I tire
I guess nothing, I want you
Only you, na only you
I just wan dey run back to
And I no want know ignore my feelings
I go call you
Baby na only you
Take our time, we go work on it
And I go dey when you ready you fit bank on it
Let the neighbours know my name
Baby girl I go dey your side
Diamond dancing on me
Baby rest upon me, I fit pay the price
make me come back on the daily
hum I go dey your side
Every night we come alive, dey outside
real bad man go dey show you life yeah

Oh baby me and you loju
Ka sha ma jaye kama juru
Shebi ewo lo se ju
See as you bad, how you take do
Shebi ife re lo ju
yeah we go dance and shuperu
Oh baby me and you loju
Ka sha ma jaye kama juru
Shebi ewo lo se ju
See as you bad, how you take do
Shebi ife re lo ju
yeah we go dance and shuperu

Ecouter

A Propos de "Loju"

Album : Loju (Single)
Année de Sortie : 2023
Copyright : (C) 2023TheCAPMusic, Inc. under exclusive license to Epic Records, a division of Sony Music Entertainment
Ajouté par : Farida
Published : Jul 18 , 2023

Plus de Lyrics de DJ SPINALL

DJ SPINALL
Edi
DJ SPINALL
DJ SPINALL
DJ SPINALL

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl