CRAYON Belle Full cover image

Paroles de Belle Full

Paroles de Belle Full Par CRAYON


I go like, I go like, I go like
I go like to be your number 9
Say na only your post I go shooti my shot
Even de gee no fit save am
We go putti leg for one trouser
See my own sef no ver size
Okiriko bum shot wey you over price
Na him carry the ikebe wey dey energize me
Only your love wey go belly ful me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimonimo
Say na Only your love wey go belly ful me
Only your love wey go belly ful me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimonimo
Say na Only your love wey go belly ful me

Shawty oh, shawty oh
Call everybody oh
Daddy oh, mummy oh
Make e dey know one thing oh
Say one thing don lead to something
And na something wey cause nwantiti loving
(Ouuuuu nwere ouu wey o wey o wey o)
Girly o, girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o
Girly o, girly o
Nwere ouu, were weru weru oo
Girly o, girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o
Girly o, girly o

You go know when you meet somebody
You can be without he body company
Uh I wanna please you
I no dey tease you
Oh my, oh my
Number one girl your position valid
You know the matter o your body conquer me
Who go wan dey reason
Say make I leave you nwanyi oma

Only your love wey go bely ful me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimonimo
Say na Only your love wey go belly ful me
Only your love wey go belly ful me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimonimo
Say na Only your love wey go belly ful me

Shawty oh, shawty oh
Call everybody oh
Daddy oh, mummy oh
Make e dey know one thing oh
Say one thing don lead to something
And na something wey cause nwantiti loving
(Ouuuuu nwere ouu wey o wey o wey o)
Girly o, girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o
Girly o, girly o
Nwere ouu, were weru weru oo
Girly o, girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o
Girly o, girly o

Ecouter

A Propos de "Belle Full"

Album : Belle Full (Single)
Année de Sortie : 2023
Ajouté par : Farida
Published : Jul 18 , 2023

Plus de Lyrics de CRAYON

CRAYON
CRAYON
CRAYON
CRAYON

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl