DAVIDO FEM cover image

Paroles de FEM

FEM est une chanson de l'artiste nigérian .... L'audio de la chanson, de même que la vidéo officielle sont sortis le 10 septembre 2020. La vidéo a été réalisée par Dammy Twitch.

Signification de FEM

«Fem» est un mot dans l'argot Yoruba qui signifie «Tais-toi» ou «Ferme la».

Paroles de FEM Par DAVIDO


E be like you don they talk too much
Small talk you don they talk who talk
Fem (Baddest)
O boy you don they do too much
Small talk you don they look who talk
Fem (Am the baddest)
Person wey they find the pitty
Omo no they give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Tell Odogwu say we like to party
Just call me you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg


Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them come they
 para, para, para
Para for me
Why everybody com they para, para, para
Para for me
Why them com dey para, para, para
Para for me
Nawa 30bg we go para para, para
Them go para for you o

Bеfore the, beforе the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
'Cause if you say too much, I fit to rup up on you
You see say I get fans wey they para gan
You see say my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no tweet starter
I get men, I no they gather boys
I dey live my life, man they turn am to shoot on sight
When me say na me they give them life
Them go tell me who they give them mind, give them mind
Live my life, man they turn am to shoot on sight
When me say na me they give them life
Them go tell me who they give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh


Why them com they para, para, para
Para for me
Why everybody com they para, para, para
Para for me
Para, para, para
Para for me

 

Ecouter

A Propos de "FEM"

Album : Fem (Single)
Année de Sortie : 2020
Copyright : (c) 2020, DMW
Ajouté par : Regee
Published : Sep 10 , 2020

Plus de lyrics de l'album A Better Time

Plus de Lyrics de DAVIDO

DAVIDO
DAVIDO
DAVIDO

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl