...

Paroles de Love Par BURNA BOY


Na who go dey by your side, if you waka through the fire fire

Follow you stand inside the fire, hmmm

Na who love me I go love hmmm

Na who love us we go love, hmmm

Who go believe you, when the whole world is calling you a liar liar

Hmmm

Na who love me I go love, hmmm

Na who love us we go love

No go dey live your life to impress anybody

'Cause some people worse pass satan

Na who love me I go love

Na who love us we go love

Even though you lovе everybody, evеrybody no go fit love you (Fit love you)

To my mind, to my weapon

Fuck the world with a large condom

Anytime you dey vex, ọmọ

I go like make you hear this song

Me and you no be Jesus

So na only who love us, we go love

Uh huh huh huh

Huh huh huh

Huh huh huh

So na only who love us, we go love

Uh huh huh huh

Huh huh huh

Huh huh huh

Na who, na who, na who love us, we go love

Tí wọn bota, uh

Leave dem inside gutter, uh

Focus on your bread and butter, uh

Feed your sons and daughter

Make sure that your mother no suffer

Just dey live your life baba

Just keep am real and proper

Focus on better customers

You know say Naija no well, my brother

Search and you will find

E no matter if they're close to you

Never buy a dream if it's sold to you

Ah ahn, ah ahn (No be lie)

Na who go dey by your side, if you waka through fire fire (Fire, fire)

Follow you stand inside the fire (Fire, fire)

Na who love me I go love, hmm

Na who love us we go love, hmm

Who go believe you, when the whole world is calling you a liar liar (Liar, liar)

Na who love me I go love, hmm

Na who love us we go love

Uh huh huh huh

Huh huh huh

Huh huh huh

Na who love us, we go love

Uh huh huh huh

Huh huh huh

Huh huh huh

Na who, na who, na who love us, we go love

Uh huh huh huh

Huh huh huh

Huh huh huh

Na who love us, we go love

Uh huh huh huh

Huh huh huh

Huh huh huh

Na who, na who, na who love us, we go love

Ecouter

A Propos de "Love"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2025
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Jul 11 , 2025

Plus de Lyrics de BURNA BOY

BURNA BOY
BURNA BOY
BURNA BOY

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl