BRIZZLE MAN Covid 19 cover image

Paroles de Covid 19

Paroles de Covid 19 Par BRIZZLE MAN


Sheybi na you talk say you no Sniper
Agbawoo mania
Agbawo mania aa
Fuck dem Gbe fun
Dem con dey rush us
We dey see watin dey happen
Na for Nigeria Covid 19 Coviidi 19
Corolla na him dem dey talk about oo
Omo Nigeria Gba Gbe oo
Boni oshen se le Sey ori ni oo
Emi kó no mo loo
Sheybi awon ijoba lo ni ki am duro si ile o
Them no send us any money o
Watin con dey sup now o
You con dey do anyhow
God punish Dem Who dem be
Fuck up o, fuck off
Government fuck up, fuck off, fuck off, fuck
What the fuck Covid 19 ni
Nigeria o na lie
Dem want use am chop money ni
Dem con dey talk make we stay for house
Dem no give money
Dem give us food oo
Dem no give light

Ecouter

A Propos de "Covid 19"

Album : Covid 19 (Single)
Année de Sortie : 2022
Ajouté par : Tiamiyu Ibrahim
Published : Aug 27 , 2022

Plus de Lyrics de BRIZZLE MAN

BRIZZLE MAN
BRIZZLE MAN
BRIZZLE MAN
BRIZZLE MAN

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl