
Paroles de Cough Syrup
...
Paroles de Cough Syrup Par BNXN
How many man wey go follow my body to go
Casket o
How many mouth wey go talk before you go full d
Basket o
How many stamps you go knack before you go full
Your passport o
And if e pass ten make you stop to follow me talk
Before yori yori leavee bracket mouth
I Dey write my songs on a low key
Abi shey you think say I be novice o
Write my songs on a low key
Before Don Jay put the Mo in the Mohits
Before Ricky ross put the May in the Maybach
Before them Peter and Paul separate
Before jimmy Jay even start to dey playback
Even before Kim K decorate her body oh
It's a must I go hustle from the sun up until sun down
In the blood of Jesus, I go dissolvu my broda
You go first buy cough syrup before you talku for my matter
‘Cause e go fit choke eh ah
And e go fit choke ooh ooh oh
You know how many times dem go choke if they roll my Igbo
Countless o
And then is coming cold like an Eskimo
Perfect o
The things they talking online man I really don't know
Pointless o
You see say dem go gather round to dey discuss bout the big boss
You know I'm the subject o
‘cause I Dey write my songs on a daily
You no fit to hear say dem no pay me well e o
‘cause me I fit savage like na me sing Girlie o
Call me Buju-ranking
It's way beyond their understanding
I've been stone cold, you no know
How you go jonze me wey sabi road
Me wey I no Dey do kpokpotikpo
Straight to the point and they can't touch my flow
It's why dem boy, testing me
Really envy me, cause no ability, to put their melodies together
Enemy, they really watching me, they really hoping I
Will never get my shit together
Dem boy, testing me, really envy me
‘cause no ability, to put their melodies together
Enemy, they really watching me, they really hoping I
Will never get my shit together
It's a must I go hustle from the sun up until sun down
In the blood of Jesus
I go dissolve my broda
You go first buy cough syrup before you talku for my matter
‘Cause e go fit choke eh ah
And e go fit choke ooo
Ecouter
A Propos de "Cough Syrup"
Plus de Lyrics de BNXN
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl