
Paroles de Stand Strong
...
Paroles de Stand Strong Par Silex Kleff
Sunny day sunny day
Sunny day feels like holiday
Silex kleff
(fatorious music)
365 days make a year
7 days make a week
273 days before she rest
Tell me why you no want Make I live
Mama has been praying night long
My little boy you go reach your peak
If I fall I go still rise up
Nah wetin mama tell me say Make I believe
So I stand strong
Opomulero I go ride on
Enemy won sare dey no fit catch us
Mothers prayer make e reach my turn
Cuz life nah turn by turn
Before you know E go reach your turn
Old taker jaiye gbakan
Nah why we pray Make we no go fall (yea)
So I stand strong
Opomulero I go ride on
Enemy won sare dey no fit catch us
Mothers prayer make e reach my turn
Cuz life nah turn by turn
Before you know E go reach your turn
Old taker jaiye gbakan
Nah why we pray Make we no go fall
Some people dey call me
For the blessings I been dey wait for
You see this life nah turn by turn
My way no be your way ( onanana)
So me I stand ten toes on my feet
All over the world Dem dey feel my lyrics
Sunny day sunny day
Everyday be like holiday
African, American, European, Asian
Dem dey call me
Dem dey find me
Dem dey call me
Won gbomi
So I stand strong
Opomulero I go ride on
Enemy won sare dey no fit catch us
Mothers prayer make e reach my turn
Cuz life nah turn by turn
Before you know E go reach your turn
Old taker jaiye gbakan
Nah why we pray Make we no go fall (yea)
So I stand strong
Opomulero I go ride on
Enemy won sare dey no fit catch us
Mothers prayer make e reach my turn
Cuz life nah turn by turn
Before you know E go reach your turn
Old taker jaiye gbakan
Nah why we pray Make we no go fall
Ecouter
A Propos de "Stand Strong"
Plus de Lyrics de Silex Kleff
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl