
Paroles de Dey
Paroles de Dey Par BEMISOUL
BemiSoul now you know
Iwo nikan soso
Iwo nikan soso
Iwo nikan soso
E no matter wetin dem talk
My feelings for you have never changed
Na still the same
I no dey use you play
Now you dey for my mind
Like all the time
If you leave, yawa go dey
Don’t you slip away
Time no dey (tick tocking on us)
Where you dey (I’m waiting on ya)
It’s not too late
Make you no delay
Time no dey (tick tocking on us)
Where you dey (I’m waiting on ya)
It’s not too late
Make you no delay
Sebi now you talk say
We go dey together
So where you dey?
Omo you don dey tey
Sebi now you talk say
We go dey together
So where you dey?
Omo you don dey tey
Make we do the after round one
Baby give me all that you got
Imma do anything you like oo
Imma do anything you like ooo
Follow me do the after round one
Baby give me all that you got
Give me all your time boy
Give me all your time boy
Time no dey (tick tocking on us)
Where you dey (I’m waiting on ya)
It’s not too late
Make you no delay
Sebi now you talk say
We go dey together
So where you dey?
Omo you don dey tey
Sebi now you talk say
We go dey together
So where you dey?
Omo you don dey tey
Iwo nikan soso
Iwo nikan soso
Iwo nikan soso
Iwo nikan soso
Iwo nikan soso
Iwo nikan soso
Ecouter
A Propos de "Dey"
Plus de Lyrics de BEMISOUL
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl