ABOCHI Hallele cover image

Paroles de Hallele

Paroles de Hallele Par ABOCHI


Abochi
Hey abrantie
Ebe Fameye chale yah yah
Yehowah ejor mi (eeh yah)
Yehowah, yehovah ejor mi
Hey abrantie aketeesia
Yehowah ejor mi
Come on come on come on
Lifeline records

If you see me shining no be my might ee
Nor my mind oo
All be my God ee (hallele hallele hallele)
And if you see me winning in my life ee
No be my strength oo
All be Oluwa ee
So help me shout say
Heeeeyyyy Baba
I’m gonna praise your name oo
Heeeeyyyy Baba
Mmm for what you’ve done oo
Heeeeyyyy Baba
Baba Baba Baba na you you do am oo
Heeeeyyyy Baba

From the heavens to this earth
There’s nobody wey dey give man breath
But only one God, only one God
Na him be my Baba oo (hallele)
He’s the Alpha and Omega
My beginning till it’s over
I bow for you
I wanna know you,woyɛ obolo ee
Animals dey praise you ee
Even the trees dey hail you eee
How much more me Dasani aa
W’abↄ me sɛ wo sɛso yi oo
(Moko moko bɛ, moko moko bɛ)
Some go dey sleep but they no wake up
Some go dey go but they no dey come back
And some too dey fly but they no dey fit land oo
But me and you we have no excuse to shout say
Heeeeyyyy Baba
I’m gonna praise your name oo
Heeeeyyyy Baba
Mmm for what you’ve done oo
Heeeeyyyy Baba
Baba Baba Baba na you you do am oo
Heeeeyyyy Baba

Come on, yeah
Nea w’ayɛ ama me nti dɛn na mɛka?
ɛdↄↄso dodo oo, you solved my matter
Kaa ketewa bi oo nka amaka
Car bↄↄno kuuno wↄ abeka
Baba God
What you do for me
Can’t even believe
You changed my destiny
Come on
Every day (everyday)
Just go praise your name
Show them how you dey
You turned my life around oo ee
Nanka mensɛ mfata
Bicycle medeaa ne okada
Asɛ mempɛ akata
Tu nabu nso nyame enya akasa
Aketeesia
Heeeeyyyy Baba
I’m gonna praise your name oo
Heeeeyyyy Baba
Mmm for what you’ve done oo
Heeeeyyyy Baba
Baba Baba Baba na you you do am oo
Heeeeyyyy Baba hallele

Baba na helele
He go do am jejeje
Enti sɛ wommerɛ ro so pɛ eee
ↄbɛyɛ no fɛsɛɛfɛ (wombom)
He no dey sleep nor slumber
He no dey lie my brother
You just prepare
Fisɛ wommerɛ no so pɛ eee
ↄbɛyɛ no fɛsɛɛfɛ (fɛsɛɛfɛ)
Animals dey praise you ee
Even the trees dey hail you eee
How much more me Dasani aa
W’abↄ me sɛ wo sɛso yi oo
(Moko moko bɛ, moko moko bɛ)
Some go dey sleep but they no wake up
Some go dey go but they no dey come back
And some too dey fly but they no dey fit land oo
But me and you we have no excuse to shout say
Heeeeyyyy Baba
I’m gonna praise your name oo
Heeeeyyyy Baba
Mmm for what you’ve done oo
Heeeeyyyy Baba
Baba Baba Baba na you you do am oo
Heeeeyyyy Baba

Yehowah ejor mi
Yehowah, Yehowah ejor mi
Yehowah ejor mi
Yehowah, Yehowah ejor mi
Yehowah ejor mi
Yehowah, Yehowah ejor mi
Yehowah ejor mi
Yehowah, Yehowah ejor mi

If you see me shining no be my might ee
Nor my mind oo
All be my God ee
And if you see me winning in my life ee
No be my strength oo
All be Oluwa ee

Ecouter

A Propos de "Hallele"

Album : Hallele (Single)
Année de Sortie : 2021
Copyright : (c) 2021 Lifeline Records
Ajouté par : Farida
Published : Jun 03 , 2021

Plus de Lyrics de ABOCHI

ABOCHI
ABOCHI
ABOCHI

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl