Paroles de Warriors
Paroles de Warriors Par 2BABA
E don tey wey man don dey for here
Young boys just be doin big things them go think say men go fear
But walahi we stand gidigba we get one love for here
That’s why we be warriors
We be bloody survivors
No confuse the thing I no claim senior for here
I just wan talk am how e be
I Just want to clear the air
Because e plenty for the place I no enter anybody space
But in the background you know as you grow bad belle must to show
Them must show
So right now they want to see me fail
So I guess I will fail them
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them big time
Nowadays shey you see (things are different from before)
Things they move speedily (struggle don mature)
Whatever will be will be (for sure)
You go move, you go groove, you go hammer if your level pure
I think of everything I think of badder days wen nothing to eat
No food, no work and no money to feel high re
But na story e be today and that time we dey dey chase
We been they chase wetin we be no no
But as we start to grow we start to understand say
Say you cannot mix oil with water
You should not add fire to any water
Some go envy them go envy you to your grave
So right now they want to see me fail
So I guess I will fail them
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them big time
Ecouter
A Propos de "Warriors"
Plus de lyrics de l'album Warriors
Plus de Lyrics de 2BABA
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl