FALZ Parampe cover image

Parampe Lyrics

Parampe Lyrics by FALZ


Shebi na person wey no dey looku road dey fall down pere
Asa penpele, asa penpele
Shebi na person wey don give up, wey don fuck up ele
Asa penpele, asa penpele

I give you proper condition no dey formu
No dey form
And if dem want to confuse me i give dem puzzle
Give dem puzzle
As I be master for game no be muscle
No be muscle oh ayy
E no get the kele wey i talk to, wey she no go follow

Parampe oh  para re rah
Dem dey blow me parampe oh  rah re rah
Parampe oh  para re rah rah rah rah
Dem dey blow me parampe oh  rah rah re rah
Parampe oh  para re rah
She dey blow me parampe oh  rah re rah
Parampe oh  para re rah rah rah rah
Dem dey blow me parampe oh  rah rah re rah

Monkey never dull whenever e don see banana to chop  chop
Kilon wa n so ?
Isokuso no dey bring result
No try me omo you go test and test you no fit reach my side
You no go fit reach my side
Kilon wa n so ?
Kilo tun so, no dey waste my time

I give you proper condition no dey formu
No dey form
And if dem want to confuse me i give dem puzzle
Give dem puzzle
As i be master for game no be muscle
No be muscle oh ayy
E no get the kele wey i talk to, wey she no go follow

Parampe oh  para re rah
Dem dey blow me parampe oh  rah re rah
Parampe oh  para re rah rah rah rah
Dem dey blow me parampe oh  rah rah re rah
Parampe oh  para re rah
She dey blow me parampe oh  rah re rah
Parampe oh  para re rah rah rah rah
Dem dey blow me parampe oh  rah rah re rah

Watch Video

About Parampe

Album : B A H D (Album)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Jun 09 , 2022

More FALZ Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl