FALZ Round Of Applause cover image

Round Of Applause Lyrics

...

Round Of Applause Lyrics by FALZ


Yeah

Ah

Fun mi ni round of applause yen

Seen this before when

Swag and couture mahn

Sign of the cross ehn

Tuzi play the beat, load that in Logic

Emi mama floss till I land in my coffin

Igbawo lo ma sup mahn

Bawo lo se ma drop e

Ile lo n pe mi now

Mi o de le curve e

You want come dey tap from my sauce, you dey shady

It’s okay to try to copy but results may vary

Temperature may rise and thoughts may be hazy

Staring in her eyes I’m engrossed in this lady

And she told me, for this life, something must kill a man

If your own na enjoyment e no bad

Did I tell you that I love your nappy hair yeah

Your full lips and your perky breasts

Tonight when we dancing in the sac

I beg you please please shey you no go let me rest

Still I dey wonder

If police go let me rest

I dey stunt hard

Dem dey see the evidence

Don’t shout you go need intelligence

Me, I be citizen and I must see the president

Na me put am there

No be me vote am yes

Plus

I’m not really happy with this whole affair

Wey we dey talk anglais

Dey worship Francais

Why can’t I just see genius in myself

Why don’t I just stop looking out for help

Got no doubts I could do it all myself

Introduce you to my people this is usually what you get

Extraordinary super fucking fantabulous

Not a one man army, you no go fit come tackle us

E dey do my body like you always want target us

Come dey look me stubborn

Come dey look me cantankerous

Ye

Gbe mi lo s’okun mo fe ki Yemoja

Se ti f’oro wa le ni , we dey for ghetto now

We ‘ll take the blocks build it up we dey for Legoland

We wait for zero chance

We do the mellow dance

Soft life

Soft nyash

More shine

More pies

No surprise say more guys dey come back

Fun times

Chop life

Rub thighs

I want die

We lock eye

She just smile

We don start

Soft life

Soft nyash

More shine

More pies

No surprise say more guys dey come back

Fun times

Chop life

Rub thighs

I want die

We lock eye

She just smile

We don start

Watch Video

About Round Of Applause

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright :
Added By : Farida
Published : May 09 , 2025

More FALZ Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl