No Other Lyrics by BELLA SHMURDA


I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother ayaya yayaya
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother, just mother

Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya Odi dan dan odi dan dan baby
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya Odi dan dan odi dan dan baby
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa

Wetin you want?
Shey na silver or gold
You never see millions unfold o
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers dunlop
Even mia khalifa i un follow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo oo mama yo oo

Likkle Tsunami, forget about mumm
I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle Tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny

I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother ayaya yayaya
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother just mother

Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side

Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya Odi dan dan odi dan dan baby
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya Odi dan dan odi dan dan baby
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa

Watch Video

About No Other

Album : Hypertension (Album)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Oct 27 , 2022

More BELLA SHMURDA Lyrics

BELLA SHMURDA
BELLA SHMURDA
BELLA SHMURDA
BELLA SHMURDA

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl