Baby Jowo Lyrics
...
Baby Jowo Lyrics by YolyBoy
Yoly yolyboy
Loving you no retire
Show you my empire
Baby you are so nice
And I cannot deny
Omo maka jowo (jowo)
Come to me ma sumo (sumo)
Omo waka jo
Baby come and give me some love Baby jowo (jowo)
Cos everytime me I want Make you be my wife (my wife)
And I no go lie yah
Baby jowo (jowo)
Cos everyday I know say Na you I want
And I no go lie ai ai
Baby jowo (jo)
Call me honey (honey)
Na you wey I want Baby jowo (jo)
Call me baby (baby)
Na you I go love Baby jowo (jo)
Call me honey (honey)
Na you wey I want Baby jowo (jo)
Call me baby (baby)
Na you I go love Baby jowo (jo)
Call me honey (honey)
Na you wey I want Baby jowo (jo)
Call me baby (baby)
Na you I go love Baby jowo (jo)
Call me honey (honey)
Na you wey I want Baby jowo (jo)
Call me baby (baby)
Na you I go love
Make I talk make you know
Omo this love Me I swear dem go know
Oh my baby make we let dem know
Say this love We no go dey fall oh
Omo maka jowo (jowo)
Come to me ma sumo (sumo)
Omo waka jo
Baby come and give me some love
Baby jowo (jowo)
Cos everytime me I want Make you be my wife (my wife)
And I no go lie yah Baby jowo (jowo)
Cos everyday I know say Na you I want
A I no go lie ai ai Baby jowo (jo)
Call me honey (honey)
Na you wey I want Baby jowo (jo)
Call me baby (baby)
Na you I go love Baby jowo (jo)
Call me honey (honey)
Na you wey I want Baby jowo (jo)
Call me baby (baby)
Na you I go love Baby jowo (jo)
Call me honey (honey)
Na you wey I want Baby jowo (jo)
Call me baby (baby)
Na you I go love Baby jowo (jo)
Call me honey (honey)
Na you wey I want Baby jowo (jo)
Call me baby (baby)
Na you I go love
Watch Video
About Baby Jowo
More YolyBoy Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl