Wonder Lyrics by DREMO


Ah ah aaaah ah ah aaah ah ah 
I still dey wonder
Ah ah aaaah ah ah aaaah ah ah
I still dey wonder 

So many things to talk about 
Wonder why people get attention wen dem die 
Wonder why Stevie no dey see
Wonder why people  gat to struggle to survive 
Wonder why people be picking war over peace 
Wonder why people no fit love David and Wiz
Wonder why guys judge a lady by physique 
And I  wonder  why ladies judge a nigger by his whip
Wonder why you wanna bring another brother down 
All because you and a blogger wan trend 
Wonder why the seven wonders in the universe both I still wander why wonders shall never end
And I still dey wonder why sometimes I cannot blend 
Still wonder why enemies pretend to be your fiends
Wonder why time is long and life is short
And I wonder why I never buy Ferrari yet 

Ah ah aaaah ah ah aaah ah ah 
I still dey wonder
Ah ah aaaah ah ah aaaah ah ah
I still dey wonder 
Tell the people we are ready
We bow down ?
Don’t go act shady
Give dem on a daily
Tell the people we are ready
We bow down ?
Don’t go act shady
Give dem on a daily

I dey think if some people sef dey wonder
I dey wonder if some people sef dey think 
But this world the good ones die younger
Sugbon awon toh shey ika shi breathe
No be by wetin you desire na by wetin you believe
So I dey wonder why worlds make you bleed
You don wonder why ii no too get fans for Portugal 
It’s because I cannot rap in Portuguese 
Make Una wonder with me 
Why  are we getting killed by the police 
Why is there no job opportunities 
When emergency dey you no fit call the para medics 
Still wonder wetin happen to ??
Wonder why a teenager go spend hin school fees 
Wonder why you u got to tap to sort the cheese 
Wonder why person go steal my 3O BG piece 
You piece  of  shit , your a bitch if the shoes fit 

Ah ah aaaah ah ah aaah ah ah 
I still dey wonder
Ah ah aaaah ah ah aaaah ah ah
I still dey wonder 
Tell the people we are ready
We bow down ?
Don’t go act shady
Give dem on a daily
Tell the people we are ready
We bow down ?
Don’t go act shady
Give dem on a daily

Watch Video

About Wonder

Album : Wonder (Single)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Regee
Published : Aug 06 , 2021

More DREMO Lyrics

DREMO
DREMO
DREMO

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl