YEMI ALADE CIA (Criminal In Agbada) cover image

CIA (Criminal In Agbada) Lyrics

CIA (Criminal In Agbada) Lyrics by YEMI ALADE


Na who be thief
Na who be criminal 
Shebi na the man wey dey take all of the money naw
Na the same man wey say he go free me naw 
The same man wey con dey treat me like a prisoner 
Na who be thief na who be criminal 
Who be the owner of the money wey you r chopping na
Oga the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land 

Ah ah na who be the thief ooh ( ole ole ole ole)
I say na who be thief ooh (ole ole )
Criminal in agbada 
Killing our motherland 
Suffocating our agenda 
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow  ah a
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw
Yeah e
Lies of our life and everything they gave you
(??)

Criminal in Agbada 
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder
He used our dreams to climb ladder ooh

(Ole ole ole)
All of dem na criminal 
(Ole ole ole)
Criminal in agabda 
Power power criminal in agbada 

No no no no no no

Touch am cos power fit chop u up o
Even when u get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa 
is crippled by dthe wickedness in governance 
No lie no lie nothing for we to get no mind 
but we just dey dey hope
I never see I never see 
A continent as tenacious as Africa  
Even if you bring fire even if you bring smoke
Anything wey you give us we chop still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Na criminal in Agbada 
E ba mi ki criminal 
Ole ole ole ole

Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada 
Very dirty politician 
Criminal in agbada agbada o 
Issa criminal in agbada 
No be wey put am for ladder 
Using our dreams to climb ladder 
Falling our hope 
Criminal ( ole ole ole ole 
Dem be criminal  
Check criminal 
Criminal in agbada 
Power power power
Criminal in agbada 
No no no no

 

Watch Video

About CIA (Criminal In Agbada)

Album : Woman Of Steel (Album)
Release Year : 2019
Copyright : (c) Effyzzie Music Group / Rebel Movement
Added By : Regee
Published : Sep 04 , 2019

More YEMI ALADE Lyrics

YEMI ALADE
Oga
YEMI ALADE
YEMI ALADE
YEMI ALADE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl