...

IDK Lyrics by WIZKID


Eledumare na hin dey ginger me nicely

Oju ri, ko ṣe sọ

Ohun Baba ṣe, ko ṣe kọ

E bad or e good, we dey pray more

Tough times don't last but tough people do, we go stand tall

Eyes red like we jọgọ

Puff, pass for the pain, yeah, ẹ j'a lọ

Love, I really wanna know your interests

Money dey for my mind, I'm in business

Many time dem try play my intellect

And you know my shotta, man ah big the rest

And when you ready, make you take the shot

And you know wetin go happen, make we ginger next

Sound, sound

Ah, ah, ah

And I know dem how feel tonight

I know man I wan dey tonight

Wan manya and feel alright

Ah, ah, ah

Yeah, call my people make we dey tonight

Make we fall in, make we all align

Wan manya and feel alright

Oh, ah, yeah o

I no mind how e be tonight

No apologies tonight

Wan manya and feel alright

Ah, ah, ah

Holla all my G's tonight

Sometimes that's how e be sometimes

Ah Ibile

B'o ṣe wu Oluwa ni i ṣọla

Aye to dun yẹn, ba wo ni m'o ṣe ni pọn ọn la?

Aye Padget pẹlu VVS

Ko ma da fun bend down select ni TBS

She tell me say she go leave if the love no lead to money

Relationship wey money no dey, e go later boring

E go later sour, e go later scatter

She go serve you breakfast on a bigger platter

I say that's why I pray every night and day

That I get paid so I can slay

Life show me pepper, many things I can't say

Chance ti mo ri, mo dẹ take advantage

Had no choice so I paid the price

My Agege bread, me I turn to slice

All the dirty for my life, me I sanitize

Mo ni shoe get size, better realize, better realize

Better realize o

Ah, ah, ah

And I know dem how feel tonight

I know man I wan dey tonight

Wan manya and feel alright

Ah, ah, ah

Yeah, call my people make we dey tonight

Make we fall in, make we all align

Everybody fall in, oya just falling

Big bag everyday calling

E don dey, now e don turn kings

Top feeling, yeah, my brother trust me

Yeah, e don turn king, everyday balling

I no dey mind wetin come stop me

Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger

Any sound, dey burst up the speakers

Eledumare na hin dey ginger me nicely

Ko ṣe sọ

Ohun Baba ṣe ko ṣe kọ

E bad or e good, we dey pray more

Tough times don't last, only tough people do, we go stand tall, yeah

Eyes red like we jọgọ

Watch Video

About IDK

Album : (Single)
Release Year : 2024
Copyright : (C) 2024 RCA Records, under exclusive license from Starboy Entertainment Ltd.
Added By : Farida
Published : Aug 28 , 2024

More WIZKID Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl