VICTOR AD Kpo Kpo Didi cover image

Kpo Kpo Didi Lyrics

Kpo Kpo Didi Lyrics by VICTOR AD


It’s Victor AD na na na yeaah
Yeah ya yaya
For your love I go wound them oh
Ayy!

Who dey take cocaine
Suppose respect the dealer (eh eh eh)
I know my words are deep
But girl I’m for real  (eh eh eh)
I love you, I love you  
And I wanna show ya (eh eh eh)
Dem other boys
Dem other boys wanna to feel ya
But dem no know say

(Emi ni Kpo  kpo didi)
Make dem free you
(Emi ni Kpo kpo didi)
For your love I go wound dem
(Emi ni Kpokpo didi)
Agbero with the love o
(Emi ni Kpo kpo di di)
I go comot their leg o
(Emi ni Kpo kpo didi)
Make them free you
(Emi ni Kpo kpo didi)
Say for ya love I go wound dem
(Emi ni Kpokpo didi)
Agbero with the love o
(Emi ni Kpo kpo didi)

Ayy!

Na for club dem take dey enter dance
My bestie my bestie
And they want go house, Oh no
Soon them go wan check pant
I no go free for them
Baby I gallant eh
I go give you all my loving baby
Anything I do, na to secure you
For your love I go puff anybody baby
And I want nobody but you
Yeah yeah yeah

(Emi ni Kpo  kpo didi)
Make dem free you
(Emi ni Kpo kpo didi)
For your love I go wound dem
(Emi ni Kp okpo didi)
Agbero with the love o
(Emi ni Kpo kpo di di)
I go comot their leg o
(Emi ni Kpo kpo didi)
Make them free you
(Emi ni Kpo kpo didi)
Say for ya love I go wound dem
(Emi ni Kpokpo didi)
Agbero with the love o
(Emi ni Kpo kpo didi)
 
Ayy!

Suppose respect the dealer (eh eh eh)
I know my words are deep
But girl I’m for real  (eh eh eh)
I love you, I love you  
And I wanna show ya (eh eh eh)
Dem other boys
Dem other boys wanna to feel ya
But dem no know say

(Emi ni Kpo  kpo didi)
Make dem free you
(Emi ni Kpo kpo didi)
For your love I go wound dem
(Emi ni Kpokpo didi)
Agbero with the love o
(Emi ni Kpo kpo di di)
I go comot their leg o
(Emi ni Kpo kpo didi)
Make them free you
(Emi ni Kpo kpo didi)
Say for ya love I go wound dem
(Emi ni Kpo kpo didi)
Agbero with the love o
(Emi ni Kpo kpo didi)

 

Watch Video

About Kpo Kpo Didi

Album : KPO KPO DIDI (Single)
Release Year : 2019
Added By : Regee
Published : Oct 20 , 2019

More VICTOR AD Lyrics

VICTOR AD
VICTOR AD
Wet
VICTOR AD
VICTOR AD

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl