VICTONY Glory II ft Fridayy cover image

Glory II ft Fridayy Lyrics

...

Glory II ft Fridayy Lyrics by VICTONY


Prayer for my people beggi help me say Amen

Say we no go suffer, up until forever when

Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air

Dem dey copy we say way we get the upper hand

Come on baby you can have a look

Come see how we living, we put sparkles in the roof

Only thing wey you fit talk na halleluh

All I do is win, my life a movie in a loop

Glory to God, Glory to God

Somebody say oghene doh

Say them forgive me a little love

Wey I for use push a little more

If I talk the things wey we do

You for tell me say no be true, talk

Even when I dey for ground I dey moon walk

Glory to God, Glory to God oh

Ehen Caboo caboo bentayga

Tequila we no dilute, bad behavior

Kele wey dey do balloon dem dey here

See that one for black her name na temptation

Anything she wants, I got it I say so

Chrome heart to remember your savior

Birkin, you go use that one play

So we for flex on everybody, wey say we be failure

I pray I never lose myself on this road

Them never see ebelebe for beast mode

So I dey show them stubborn

I wear my chain for head, to show my pain torments me

Nobody suspect, pray my heart repair

I dey feel am for my bone oh

I still dey feel am dem no know so eh

Glory to God, Glory to God

Somebody say oghene doh

Say them forgive me, a little love

Wey I for use push, a little more

If I talk the things, wey we do

You for tell me say no be true, talk

Even when I dey for ground I dey moon walk

Glory to God, Glory to God oh

Never gave a damn what people had to say

As long as you know you to get my prayers

And when I'm out of words I still say halleluh

In front of my enemies while you prepare my table

They don't know the half of things we had to do

Too many nights of sinning just to find some food

Never won before it felt like we was born to lose

Oh, now it's too much money flowing hallelujah

Glory to God, glory to God

I cannot stop, I cannot stop

For the ones I love that's six feet under

Tequila I pour it out for the soldiers

Baby you're mine, baby you're mine

You give me life, you give me life

When I see your pretty face under the sun

Pray to god I know that you're the only one

Prayer for my people beggi help me say Amen

Say we no go suffer, up until forever when

Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air

Dem dey copy we say way we get the upper hand

Come on baby you can have a look

Come see how we living, we put sparkles in the roof

Only thing wey you fit talk na halleluh

Watch Video

About Glory II ft Fridayy

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright :
Added By : Farida
Published : Jul 18 , 2025

More VICTONY Lyrics

VICTONY
VICTONY
VICTONY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl