TRIPCY Your Place  cover image

Your Place Lyrics

Your Place Lyrics by TRIPCY


Ye, my girl my girl me i no go lef
(No go lef, no go lef
No go lef, no go lef)
My girl my girl me i no go lef
(No go lef, no go lef
No go lef, no go lef)

They want to take your place o
(Take your place o)
They want to see you craze o
(See you craze o)
They want your heart to break o
(Heart to break o)
But they cannot take your place
(Take your place o)

One girl, two girls, three girls, four girls
But dem lie
Don’t mind, no shake, don’t shout, forget dem, you the one i want
Only you dey give me joy
Only you dey take me higher
Only you dey spark my fire
E be you wey dey make dem taya
They want to take your place o
But they cannot take your place
Tsie yoo damor mimasee kaa worry
Ame hie ni baagbo kaa shakey
Only you go chop all my paper
Body wey dey rise my temperature aah

They want to take your place o
(Take your place o)
They want to see you craze o
(See you craze o)
They want your heart to break o
(Heart to break o)
But they cannot take your place
(Take your place o)

(Raa raa, roo roo
Araa ra ra ra raa raa, roo roo)

Watch Video

About Your Place

Album : Your Place (Single)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Feb 01 , 2022

More TRIPCY Lyrics

TRIPCY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl