
Boss Lyrics
...
Boss Lyrics by TML Vibez
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger, oh wah
M-M-Murderer
TML Vibe Boy
Came through with a clean vibe
I go go far, mo ma gbera, na wetin me tell my mama
Oh oh, check these cost now
See, say I don dey global
Ah, dem dey chop am for Australia
Kalọ Adamawa, Yola
Ye, o ri sẹ Oluwa, Oluwa
Bottega lẹsẹ, panpan lọrun
Ah-kini mo ṣe f′Ọlọhun
Days wey mi call on You, You dey
Ah ah, we don dey chop better, belle full
Ṣo ranti when you call me fool
Mi ah go there, I be coming soon
Ẹlẹdaa, ma sun
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh
All these one, dem be Don uh
All these one no be banger oh
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh wah
Uh, all these one no be banger oh-wah
Ye, I go flex you ti n ba lowo
The love wey you show me, o dun gan-an, miliki alagolo
Ah, who go feed my mama?
Carry my burden-en, ti n ba sojo
Bottega lẹsẹ, panpan lọrun
Ah-kini mo ṣe f′Ọlọhun
Days wey mi call on you, you dey
Ah ah, we don dey chop better, belle full
Ṣo ranti when you call me fool?
Mi ah go there, I be coming soon
Ẹlẹdaa, ma sun
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh
All these one, dem be Don uh
All these one no be banger oh wah
Oh-oh-oh, oh-oh
All these one no be banger, oh-wah
All these one, dem be master
Watch Video
About Boss
More TML Vibez Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl