
Odeshi Lyrics
...
Odeshi Lyrics by TIMAYA
Odeshi
Odeshi oo
Go and tell dem, odeshi
Papi Chulo, odeshi
Stand like Gatuso, odeshi oo
Hear me now
Pounds and dollars, pounds and dollar, yeah
Yeah, me want a big fat dollar, yeah
Make you go ask Otedola, yeah
My people want the raba, yeah
What shall it profit a man
If the raba raba no dey
And the timbalaba no dey
And you cannot do Opay
Dio dio dio
Timaya ka m na-ekwu
No time for cho, cho, cho
No time for mio, mio, mio
If e nor dey, e no dey
If it didn't dey, it didn't dey
Baby send the account number
No time for cho, cho, cho
Odeshi
Odeshi oo
Go and tell dem, odeshi
Papi Chulo, odeshi
Stand like Gatuso, odeshi ooo
Everywhere amaramma
Everywhere amaramma
All my girls mmirimiri
Oshiekwa, anyị awara ya gutter
E dey play, e dey show
If we show, you go know
Everywhere sarambara
Oshiekwa, anyị awara ya gutter
Odeshi
Papi Chulo na Ijele
Everywhere choke
Nkwenchiri na five mbụrụ oga afịa
Odeshi
Nfenfe na-efe
Copy-copy akarịanụ
Ebelebe egbuo
Go and tell dem o
It’s time to take off
Obodo kwezuenụ, kwezuenụ
Dem girls gon shake ukwu
Owo pọju
Mo lowo bi Aṣiwaju
T-Pain, I'm on their necks
I just blew but I know my set
Trouble go dey, trouble go dey
Finally am on top, trouble go dey
Pounds and dollars, pounds and dollar
Yeah, me want a big fat dollar, yeah
Make you go ask Otedola, yeah
My people want the raba, yeah
What shall it profit a man
If the raba raba no dey
And the timbalaba no dey
And you cannot do Opay
Yoko yoko
Yoko yoko
Watch Video
About Odeshi
More TIMAYA Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl