
Economy Lyrics
...
Economy Lyrics by Tim Lyre
Make I tell you wetin dey for my mind
Make I tell you wetin dey for my mental
For my city na non stop grind
Don’t nobody wanna know bout your mental health
He’s been running round the whole damn time
Trackstar pon dis instrumental
He been thinking bout a life of crime
Omo ro mi must to stack up the cheddah
Aje
Ma lo ma fowo mi sere
Shey na for this bad economy
You wan Dey carry me dey play
So ti gbagbe
Ki lo tun fe kin salaye
Shey na for tpain economy
You wan dey carry me dey play
Oh no no no
Shey you carry money for hand o (Money for house)
Iyogogo (Owo epo) (Money for loud)
Ego Oyibo (Money for chow)
Money for table (Money for ground)
Living in the jungle turn man into Mufasa
Lion wey dey hunt opportunity go catch am
Close mouths don’t get fed inside me casa
Shunning God’s will like Senator Natasha
Sapa fit turn you to poet like Mustafa
My guy passed the bar and he turned into a trapper
Someone said they send me bread and they reverse am
If I catch am
Gbas gbos go be the pattern
Throw stones in a glass house e go scatter
Money’s all that matter
Boys balling out like Saka
Friday night live turn the club to passa passa
And that’s one bottle, two bottles, back to the matter
Omo this the one when you’re getting to the funds
Economics be like magic when you’re living in the slums
Drop a song, watch it blow, then diminishing returns
When pies say you work too hard but sing along like
You carry money for hand o (Money for house)
Iyogogo (Owo epo) (Money for loud)
Ego Oyibo (Money for chow)
Money for table (Money for ground)
You see the city of non-stop grind is forever hot
One golden rule every man na potential ops
My guy wan do JV see as dem set am up
The learner still dey calculate money wey Neva drop
It’s Ironic that Dirty December na betta wash
Marketing for Omo most likely to end abrupt
Cuz you’ve never felt the pain of generator that knocked
Till ya singing up nepa be like praise & worship at church (NAIJAAA)
A soap opera of normalised trauma
Minimum wage at thirty five k stop am
When a crate of egg is six five aye na BODMAS
Brackets Of Destitute Masses All Suffer
So we cut corners ..cuz rent can triple next week
If life is a bitch legit I’m trying to set P
As even sex workers ran from the streets of lekki
Shows you have to leave these ends to make ends meet?
Tpain dey fuck up
Eleda mi, never settle for less
Cause I’m feeling like a hero with a S on my chest,
Alagbara, Sure power
Shower me blessings and give me more power
Fun mi malaika mi
Strike down all my enemies
Ba n S’Amin
I know you’ll never let me down
Make certain when you hear the sound
Ain’t nothing gonna get me down
Oh no
If I tell you Wetin Dey for my ride
Oga Olopa say na straight to Ikeja
I been dey para with all my might
Say na today dem go know say mo mental gan
Shey na money wey You Dey here dey find
Na economy dey make You Dey tension me
Abi ki lo fa twenty one questions
Too much pressure
Shey you carry money for hand o (Money for house)
Iyogogo (Owo epo) (Money for loud)
Ego Oyibo (Money for chow)
Money for table (Money for ground)
Watch Video
About Economy
More Tim Lyre Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl