TERRI Holy Water cover image

Holy Water Lyrics

Holy Water Lyrics by TERRI


She show, like a ghost in fire fire, Holy Ghost
She dey like to dey low-key
But when she turn up every gat dem body knows
Shine like a gold hmm
And her wrist is cold
Erima quench this fire
You know na you go tire
Every time you carry your something
Shake it like nothing, girl I'm the victim why
When I think I'm high
You be my supply
Shey you go fit to handle me
Shey you dey capable to dey gbadun me
No this feeling don't lie hmm
No fit disguise
There's something something
In your waist oh naughty naughty
Murder case and girl you guilty
Blow your trumpet, Femi Kuti
Oh girl you soji
If you ever jonze, ma ro eh le ti
Oh girl keep me busy, don't be lazy
You know I want your body shebi
Wey my woman, wey my woman?
For my heart she ball pass Maradona
I don't want to ever leave her
I'll go I'll come, old soldier yeah

She show, like a ghost in fire fire, Holy Ghost
She dey like to dey low-key
But when she turn up every gat dem body knows
Shine like a gold hmm
And her wrist is cold
Erima quench this fire
You know na you go tire
Every time you carry your something
Shake it like nothing, girl I'm the victim why
When I think I'm high
You be my supply
Shey you go fit to handle me
Shey you dey capable to dey gbadun me
No this feeling don't lie hmm
No fit disguise

(Find you go Isale Eko
Go Morocco
They don't know
Ah they don't know
Find you go Isale Eko
Go Morocco
They don't know
Ah they don't know)

Oya show me that your little lamp
Wey dey shine shine girl you fine fine
She say please boy don't gas me
E don tey I realize
On the sofa, you no go suffer
I'll give bass
You give tonic solfa
And I fit die on top the matter
Do me like I'm high
I don dey stagger
There's something something
In your waist oh naughty naughty
Murder case and girl you guilty
Blow your trumpet, Femi Kuti

She show, like a ghost in fire fire, Holy Ghost
She dey like to dey low-key
But when she turn up every gat dem body knows
Shine like a gold
And her wrist is cold
Erima quench this fire
You know na you go tire

(Find you go Isale Eko
Go Morocco
They don't know
Ah they don't know)

It's STG!

Watch Video

About Holy Water

Album : In Transit (EP)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Apr 28 , 2022

More TERRI Lyrics

TERRI
TERRI
TERRI
TERRI

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl