Adanna Lyrics
...
Adanna Lyrics by Taves
Na because i dey
Dey your back you want cause me pain
Straight from my mouth to your bin
Forget chances i no do again
As economy dey
No get time to dey foh for your matter
And you no fit relate
Many things wey i no fit to say
Adanna adanna
Look my face ifa i na agwu m ike
Adanna asanwa
Shey you go follow me go don’t leave eh
Adanna adanna
Look my face ifa i na agwu m ike
Adanna asanwa
Shey you go follow me go don’t leave eh
You hurt me as your man
You do am again as your ex
I hear your scores from throwback
When i been dey your net
I no fit shout ooo
Girl you do me wrong
Kpuomu isi akpulu alibert
Baby what is that ooo
Say na you get everything wey i dey find
I no dey see another girl for my eye
So everything dem talk about you no be lie
You to dey follow many guys and you dey lie
You using me for cruise
So this is true
You use my feelings nyaa passat (car) baby this pain is huge
My obianuju you know na you i choose
But i can’t keep on loving you with this your attitude
As economy dey
No get time to dey foh for your matter
And you no fit relate
Many things wey i no fit to say
Adanna adanna
Look my face ifa i na agwu m ike
Adanna asanwa
Shey you go follow me go don’t leave eh
Adanna adanna
Look my face ifa i na agwu m ike
Adanna asanwa
Shey you go follow me go don’t leave eh
Where i dey buy pepper
Another man dey buy onions
You give us general market oh girl you gamble us
I give you all of my racket all my money
I give you all of my jacket and my hoodie
A queen n more
Oh a queen n more
You wan dey whyn okala mmadu okala mmou
She say what have you done for me
No dey bark like dog honey
Shey na the gucci and zara wey you manage buy for me
Baby be for real
Be fucking for real
Many things i do for you your papa no fit do (highhhh)
Adanna adanna
Look my face ifa i na agwu m ike
Adanna asanwa
Shey you go follow me go don’t leave eh
Adanna adanna
Look my face ifa i na agwu m ike
Adanna asanwa
Shey you go follow me go don’t leave eh
Watch Video
About Adanna
More Taves Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl