Body Lyrics
Body Lyrics by T-CLASSIC
Oh why, oh why
(No no)
Oh why, oh why
(YalababaYala)
Dem Dey wonder how
I Dey tak’ Dey live my life
I’m sorry me no fit do without my Chargie
She Dey whine like she no get back bone
Her hips don’t lie
And me no fit get enough of you
E get something wey you do me
As you can see
I no go let you go I swear
I no go let you go walai, olo
E get problem wey you carry
Omo e heavy
I no go let am pass me by
I no go let am pass me by
So me say
Put your body on me on me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put your body pon me pon me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top
I say
Put your body on me lil Miss
Puti’ jara on top on this
If I shoot shot
Girl I bet I won’t miss
Tell what you need girl
I granting your wish here
Bad girl fire
She ride no tire
Girl you be in your feelings
cos I’m the one you desire
Put your body on top on top
We rock the city on lock on lock
Put your body on me on me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put your body pon me pon me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top
E get something wey you do me
As you can see
I no go let you go I swear
I no go let you go walai, olo
E get problem wey you carry
Omo e heavy
I no go let am pass me by
I no go let am pass me by
Put your body on me on me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put your body pon me pon me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top
Watch Video
About Body
More T-CLASSIC Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl