
Sweet Lyrics
...
Sweet Lyrics by SPYRO
You be rice and beans with assorted ( with assorted)
Point and kill is the concept
Buy you Lamborghini for your concert
Baby, how you cheat na my problem
Baby, you're juicy, juicy, juicy
All over the world, everybody know say
You're beauty beautiful
Body like baby, you looking so good
In your two-piece, two piece
Anything you want, oh, Imma do it, do it
Do it oh, do it, do it oh
Cos you sweet, bóyà lò dẹ lò Maggi
Ìwọ nikan ní Maggi, ìwọ nikan ní mó rí, ńi móo rí o-o
For street, all of them dey gumbody
But ìwọ nikan ńi mó rí, ìwọ nikan ní Maggi, ńi Maggi o-o
Me, I go do pass Poco Lee, if you say
Make I-, make I dance, dance, dance
When you go high, I sky dive
This your thing set die, hmmm hmmm
I fit to spend all my money
Put it on me
ṣhey na Prada, Givenchy
Oyà, jẹ ká lọ biza (biza)
Gbé mi s'óri bí ti fìlà
Tí ń bá sùn, ko yà tà mí bí guitar
From Lagos down to Ibiza
Nobody wey fit to reason your mental
Olomí, my healer, sún mọ mí, come to my Beamer
Angels are singing, when they see your face
Wọn ní, you sweet, bóyà ló dẹ lò Maggi
Foláṣadé mi, baby, rọra maá jù ìbàdì
You fine, no competi', other girls them dey jealousy
Them say, life una vanity
But na you gangan be my vanity, yea-yea
Cos you sweet, bóyà mò dẹ lò Maggi (nóyà mò dẹ lò Maggi)
Ìwọ nikan ní Maggi (ìwọ nikan ní Maggi)
Ìwọ nikan ní mo rí (ni mo rí oh)
For street, all of them dey gum body (all of them dey gum body)
But ìwọ nikan ńi mó rí (àjeh)
Ìwọ nikan ní Maggi, ńo Maggi
People call me Spyro, nice to meet ya
Baby girl, let me call you my mamacita
This your body sweet like suya
Make a boy sing Hallelujah
lujah yoo who her
Make a boy sing Hallelujah
Strawberry
Watch Video
About Sweet
More SPYRO Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl