Only Fine Girl (Remix) Lyrics
...
Only Fine Girl (Remix) Lyrics by SPYRO
Can you
Simi now
Eh
Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, Dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ah, yeah, commot for my face
If them like make them talk, make dem start to potate
If you no dey, I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing Omah Lay
So I tell other girls I'll see them later (I tell other guys I'll see them later)
And na because of you I spend my paper
My number one (My number one)
na only you dey for my radar, for my radar
You're the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo, I go broke
No deceiving now
Holy Ghost, e go choke
Number one for my coast, for my coast
Emeka ask me to dance
Joromi want one more chance
But I let them know say na you wey dey make my heart to salutee
Baby, destinamburi (Destinamburi)
You steal my heart, I no go call police for you
Everytime you call my cellular
You just dey burst my medulla
And I know that you're not regular, Spectacular
You can write on my tabular-rasa
Eh eh eh
Na only your face I dey anticipate, oh baby
Believe me when I say
You're the only fine boy
Only fine boy that I know
Only fine boy
Only fine boy in my zone
Only fine boy
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo, I go broke
No deceiving now
Holy Ghost, e go choke
After you, na you oh
Number one for my coast
Number one for my coast
My one and only
There's no one like you
Oh my baby
Nobody fine pass you
Na only you I dey see, my angel
(My angel)
Watch Video
About Only Fine Girl (Remix)
More SPYRO Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl