No Tension Lyrics by SOLIDSTAR


Ka jo ma rokii
Ka jo ma faaji
It’s time to party
It’s time shake your body
Everybody oya move your body
Whine whine am welll Anita whine am well
I know my work o
Pay my money I no dey go down
Na man wey work suppose dey jolly yeh
Isoko wa doo
Delta wa doo

No tension
Am living my life with no tension
No tension
The money dey come with no tension
No tension

Gum body
Chop money (lele)
Shake body
Delta boys from isoko
Gum body
Chop money (lele)
Shake body
Delta boys from isoko

When I dey suffer dem no see me
Now I dey hustle dem want to feel me
Say dem think say mo gba wire
Am driving my Benz dey fire
Shebi na me wey get my life dey jaree
If dem never know dem want to know
Emi ati won ati ki ese kan bo shokoto kana
No tension instead of that I need attention
If I wan gbadun ko ma tension
Emi te ri mi o gbeshe ran won
Isoko wa doo
Delta wa doo

No tension
Am living my life with no tension
No tension
The money dey come with no tension
No tension

Gum body
Chop money (lele)
Shake body
Delta boys from isoko
Gum body
Chop money (lele)
Shake body
Delta boys from isoko

As the money don show omoge come close
Oya come follow me jolly o
You looking so fine let’s have a good time
Baby come chop my money o
Designer designer money no be wahala
Designer designer I go buy you designer
Baby wey go shake their legs
Sha you no go kill person
Oghene make you keep blessing
No tension
Isoko wa doo
Urobo wa doo

No tension
Am living my life with no tension
No tension
The money dey come with no tension
No tension

Omo boys ehn on how e take dey ehn
Unto say u dey go through one or twos for the industry
U con dey tension eh
See Na your matter
Never to tension o yes o
Na to carry work? take palash for the industry
If at all o I think you don hear the aza
Some bobby don dey look me fes
No dey look me fes
Look wetin I dey show you
I think you don see am so Na so
Very near human beings dem
Who does that na wa o

Watch Video

About No Tension

Album : No Tension (Single)
Release Year : 2019
Added By : Regee
Published : Nov 09 , 2019

More SOLIDSTAR Lyrics

SOLIDSTAR
SOLIDSTAR
SOLIDSTAR
SOLIDSTAR

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl