2Known Lyrics
2Known Lyrics by SHATTA WALE
Oh yeah
1 Don
E coil
Don spoil
For demma face we do am and dem say sosket
Man wey naked no dey put hand for pocket
To piss no hard but chicken no fit ei
I dey walk slow like a tortoise
Magical life dem say man a cultist
Dem try convince i never bought it
This be our mission ano dey abort it
Your own country buh you go be my tourist
Your witness say she never saw this
One way or the other we break promise
Already tell dem Shatta Movement is a calling
Ebe we cause this change o
We never do mistake o
But dem say Shatta Wale too known
Me ano dey care what you say o
I get this love for my people o
So ago do am o
{ VERSE 2 }
What be your water bottle to a poly tank?
We dey get VVIP every time
You no fe compare chalewote and Jordan
Ad3n wo b)dam?
If I dey withdraw this time no teller
Bullion van come to me agbene ny3 na
Those days rastas and turbans
When you come Accra nieni esh3 na
We dey spoil der sugar show dollar
Hard currency we no dey throw sawdust
This time I take my client go Concas
Internet work no dey come with compass
In God we trust man don’t trust
If you see me and Gangee we don frass
Those days my teacher say ano dey come class
Today when he see me he say Shatta Wale top class
Uhhh uhhh uh uhhhh
If we cause this change o
We never do mistake o
But dem say Shatta Wale too known
Me ano dey care what you say o
I get this love for my people o
So ago do am
For demma face we do am and dem say sosket
Man wey naked no dey put hand for pocket
To piss no hard but chicken no fit ei
I dey walk slow like a tortoise
Magical life dem say man a cultist
Dem try convince i never bought it
This be our mission ano dey abort it
Your own country buh you go be my tourist
Your witness say she never saw this
One way or the other we break promise
Already tell dem Shatta Movement is a calling
Ebe we cause this change o
We never do mistake o
But dem say Shatta Wale too known
Me ano dey care what you say o
I get this love for my people o
So ago do am o
Watch Video
About 2Known
More SHATTA WALE Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl