SEYI VIBEZ God Sent cover image

God Sent Lyrics

God Sent Lyrics by SEYI VIBEZ


Oh Lord
Oluwa loseyi, oh oh
Vibez
Zee on the beatin'
Ooh-yayy, yayy-yayy

Pikin wey no get helper suppose to get sense oh
T'oba te'e mole, tun so fun won pe "brother, no vex oh"
'Cause some people dey, dem be enemies of progress oh
Mama call me yesterday 'ku ojo meta she say "hello"
But as young as I am, I get guys wey dey blao

Show me your friend, I'll tell you who you are
If you give them the chance, dem go do you anyhow
Mare padi e je, sh'omo pe koda o
But as I be street boy, e no mean say mio ni'wa rara
Sheb'owo toh shey kishi sha, lomo'pe nwa, ah-ayy
Uh-ayy, yeah-yeah

Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri

Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah

Oju lomo n toh yo'nu
Talika mo oun toh ba tan
Olowo mo'ye iwon toh won
K'Olorun maba ire ayo mi je
No rich papa and no rich mama
Sometimes I wonder why I come this life
May be na me God send to make things right
For my family with my melody

I can hear them screamin' my name
Oluwaloseyi, dem ah feelin' the wave
I can picture the face
Dem draggin' my cloth and dem sayin' "ooh-yeah"
I no wan sing in vain
Make bad belle no go ask say "wetin I gain?"
Baba gbemi lowo soke
Yeah, ooh-yeah

Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri

Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah

Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty

Awade, de-de, ayy-ayy, awade (de, de)
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah (moti de oh)
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
'T plenty, aide, ayy-ayy-ayy
Motide, zee on the Mix
Bad boy

Watch Video

About God Sent

Album : NSNV (No Seyi No Vibez) (EP)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Oct 06 , 2021

More lyrics from NSNV album

More SEYI VIBEZ Lyrics

SEYI VIBEZ
SEYI VIBEZ
SEYI VIBEZ
SEYI VIBEZ

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl