SAMSONG Turn Me Around cover image

Turn Me Around Lyrics

Turn Me Around Lyrics by SAMSONG


Papa God
You too dey do for me
Na Wetin I go do
To make your heart jolly
I give you my money
You said you no want my money
Chai
Omalicha chim
Bia were nkpuru obim
As you dey say (wikilemo)
Kese dey say (kokoroko)
Frank dey say (mma mma okorobia di mma)
Okposo dey say (wellu wellu)
Samsong dey say
(Odogwu na agha dike Na agha Nara ekele)

[CHORUS]
Oh
The goodness of the lord
Dey turn me around
Make me wanna dance
Even though I no wan dance
My body go dey move me
Turn me around
Make me wanna dance
The goodness of the lord
Dey make me shout.
The goodness of the lord
Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye)
Wetin you Don do
My mouth no fit talk am
I want to testify
But I cannot quantify
The goodness of the Lord
(The goodness e dey make me Want to shout)

I Don come
With the voice you gave to me
To sing this song to you
I know it will never be enough
I shatter my shoe
The lamb onto my feet
Chai
Omalicha chim
Bia were nkpuru obim
Tim Godfrey dey say (Agidigba)
Joe praize dey say (Mighty God)
Sinach dey say (yes I know who I am)
Stim Willy dey say (yeh yeh)
Lanre dey sey (na gode)
Chris Morgan dey say

[CHORUS]
The goodness of the lord
Dey turn me around
Make me wanna dance
Even though I no wan dance
My body go dey move me
Turn me around
Make me wanna dance
The goodness of the lord
Dey make me shout.
The goodness of the lord
Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye)
Wetin you Don do
My mouth no fit talk am
I want to testify
But I cannot quantify
The goodness of the Lord
(The goodness e dey make me Want to shout)

The goodness of the lord
Dey turn me around
Make me wanna dance
Even though I no wan dance
My body go dey move me
Turn me around
Make me wanna dance
The goodness of the lord
Dey make me shout.
The goodness of the lord
Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye)
Wetin you Don do
My mouth no fit talk am
I want to testify
But I cannot quantify
The goodness of the Lord
(The goodness e dey make me Want to shout)

Obu gini Kam nga enye gi Chukwu oh
Ego niile nwere ezuru gi oh
Ugbo ala niile ezuru gi oh
Akumu niile ezuru gi oh
Nwanyi oma, umu oma, Ulo oma
Ihe niile nwere ezuru gi oh
Chukwu oma nara ekele moh
Chukwu oma nara otito moh

[CHORUS]
The goodness of the lord
Dey turn me around
Make me wanna dance
Even though I no wan dance
My body go dey move me
Turn me around
Make me wanna dance
The goodness of the lord
Dey make me shout
The goodness of the lord
Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye)
Wetin you Don do
My mouth no fit talk am
I want to testify
But I cannot quantify
The goodness of the Lord
(The goodness e dey make want to shout)

The goodness of the lord
Dey turn me around
Make me wanna dance
Even though I no wan dance
My body go dey move me
Turn me around
Make me wanna dance
The goodness of the lord
Dey make me shout
The goodness of the lord
Dey make me shout (iye iye iye iye iye iye)
Wetin you Don do
My mouth no fit talk am
I want to testify
But I cannot quantify
The goodness of the Lord
(The goodness e dey make me Want to shout)

Watch Video

About Turn Me Around

Album : Turn me Around (Single)
Release Year : 2019
Added By : Farida
Published : Mar 01 , 2020

More SAMSONG Lyrics

SAMSONG
SAMSONG
SAMSONG
SAMSONG

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl