Egungun Lyrics
Egungun Lyrics by REMA
Another banger
Don't call my phone if it's not 'bout the money o, the money o
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo for later
And if you owe me money, pay me
I no fit forget my raba o
For where?
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California backwood
Make we zuzu zuzu
Shebi na hide and seek
Money cover my face, egungun egungun
E mi ni dollar еarner, ope o
E mi ni water bеnder, diamond all over me o
Tinuke, she dey dance to my gbedu o, pawon
Ejanla oil full my dada o, dada o
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, o
Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California backwood
Make we zuzu zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun egungun
Hey ebelebebelebebe (ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe
(Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get k k k k eweleke
50K dollars, use am spray, no lele
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money o
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter o
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me
I no fit forget my raba o
For where
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California backwood
Make we zuzu zuzu
Shebi na hide and seek
Money cover my face, egungun egungun
Watch Video
About Egungun
More REMA Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl