Hehehe Lyrics
Hehehe Lyrics by REMA
Monday morning, talking about me while I'm making money
Hehehehehehehehe
I'm not gonna take it easy on my hater
Not gonna take it easy on my hater, yeba
Not gonna, not gonna
Hehehehehehehehe
Account balance don dey resemble dem politician
They say I live like a fraudster hehe
We no dеy show am for Insta ehn ehn
Scatter thе club wey we enter hehe
We no dey check for the figures
Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop
You no go know, we go sneak up
Hot boxing on my way to the pick-up
Five years in the game and they still can't beat us
Monday morning, talking about me while I'm making money
Hehehehehehehehe
I'm not gonna take it easy on my hater
Not gonna take it easy on my hater yeba
Not gonna, not gonna
Hehehehehehehehe
I never even use the all of my powers
I never even use my abido-shaker
H-I-M position can't be vacant
No more big three, there's now a big four
People go para but what for
They go say I don't deserve it but that is an insult
Drop one banger and ghost off
Account balance don dey resemble dem politician
They say I live like a fraudster hehe
We no dey show am for Insta eh ehn
Scatter the club wey we enter hehe
We no dey check for the figures
Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop
You no go know, we go sneak up
Hot boxing on my way to the pick-up
Five years in the game and they still can't beat us
Monday morning, talking about me while I'm making money
Hehehehehehehehe
I'm not gonna take it easy on my hater
Not gonna take it easy on my hater yeba
Not gonna, not gonna
Hehehehehehehehe
Watch Video
About Hehehe
More REMA Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl