RAYBEKAH Ex Boyfriend  cover image

Ex Boyfriend Lyrics

Ex Boyfriend Lyrics by RAYBEKAH

I’ll be a fool to go back to my Ex-boyfriend
I’ll be a fool to go back to my Ex-boyfriend
Finna the area

Wetin I no do for you
As you loose me, na you loose
And if I ever go choose, this life or the next, it’s not you
But now as e be o, you don’t do me bad, you don’t leave me go
E bad as e be o, I be spec and I know and you sef you know too
Cause
You don’t break my heart
Tell me say you no go leave me go
You don thief my mind (my mind)
Tell me say you no go leave me go
Early in the morning when I wake up, baby with you I’m horny
And anytime I no see you, I’ll be running

I’ll be a fool to go back to my Ex-boyfriend
I’ll be a fool to go back to my Ex-boyfriend
See I be good girl bad girl
Anytime wey you need me, I’ll be, right here beside you

I’ll be a fool to go back to my Ex-girlfriend
See I be good girl bad girl
Anytime wey you need me, I’ll be, right here beside you

So baby would you call my phone
Baby would you call my phone
Baby would you call my phone
Baby would you call my phone
I’ll be a fool to go back to my Ex-boyfriend
I’ll be a fool to go back to my Ex-girlfriend

Watch Video

About Ex Boyfriend

Album : Ex Boyfriend (Single)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Jul 13 , 2022

More RAYBEKAH Lyrics

RAYBEKAH

Comments ( 0 )

No Comment yet

About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl