Ojemba Lyrics by PHYNO


Oluwa cover me o
Man no fit be God o
They want me to slow down o
But I no go look back o
Okwa chukwu na enye o
E Dey sweet me for belle o
Ife osolufa mebe o
Abukwam ojemba enwe ilo

God cover me for my front and my back o
Ojemba enwe ilo
You wish me to fall I go jump I go pass o
Ojemba enwe ilo
Chasing the bag ife anyi na achu bu ego mbute
Ojemba enwe ilo
No weapon fashion against me shall prosper o
Ojemba enwe ilo

This little light of mine o
I’m gonna let it shine o
See wetin God don design o
Ojemba enwe ilo
This little light of mine o
I’m gonna let it shine o
See wetin God don design o
Ojemba enwe ilo

If I fall I rise
I got my eyes set on the prize
You know say shoe get size
And all my shoes na designer
Heavy is the head wey dey carry the crown
Omo my shoe no go fit any man
Even if I dey for dungeon or underground
Oluwa cover me anytime
And if you snooze, You collect
And if you loose dem forget you my guy u go quench
So many goons for my set
Many goons wey dey para
Wey dey Zazu for the bench o
We can’t stop.. we carry shining armor
On our way to Zion
All my guys them be Lion
Mo ti ya wan

God cover me for my front and my back o
Ojemba enwe ilo
Obstacle come I go jump I go pass o
Ojemba enwe ilo
See no looking back ife anyi na achu bu ego mbute
Ojemba enwe ilo
No weapon fashion against me shall prosper o
Ojemba enwe ilo
Anyi ga na eje eje na abata abata.. ewuo
And fa ga na aku aka ma anyi bata abata.. ewuo
Ga gwa onye na ewe iwe ya belu ebelu o .. ewuo
No weapon fashion against me shall prosper o
Ojemba enwe ilo

This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o
See wetin God don design o
Ojemba enwe ilo
This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o
See wetin God don design o
Ojemba enwe ilo

Watch Video

About Ojemba

Album : Ojemba (Single)
Release Year : 2023
Added By : Farida
Published : Jun 29 , 2023

More PHYNO Lyrics

PHYNO
PHYNO
PHYNO
PHYNO

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl