...

Nwayo Nwayo Lyrics by PHYNO


Since morning I never see chow

No wahala gobe gobe ah

Kedu ife nmadu ji isi kote o

Show me the way no Dey give fish

If u be Judas no Dey give me kiss

Dey on my own make I have my peace

Nwayo nwayo ka eji Eli ife

Big money slow to enter

But raba quick Dey leave o

Mana Nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o

Today oluwa go remember you

Nwayo nwayo

Echi di ime o

Kpelum ekpele

Ahhhhaahhh

Okwa ibili kam bili

Okwa iribe ma eribe

Imaka na ife erike o

Kpelum ekpele o

Okwa ibili kam bili o

Odili nwoke dili nwanyi nma o

Okwa ikuba ma aku ba o

Everyday I Dey on the road to find my own

I must hustle for my own

Enu uwa bu turn by turn

I can’t wait to find my own

I got a dollar and a dream

Pray make my tomorrow blessing no Dey sieze

And every hustler wanna make the cheese

Dem go tell you say it is what it is

Forget where I Dey I know where i Dey go

Carry am for my head nobody I Dey owe

Shey we start on the low

Handle am like a pro .. nah nah

I know say one day na oga eme o

Nwayo nwayo ka eji Eli ife

Big money slow to enter

But raba quick Dey leave o

Mana Nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o

Today oluwa go remember you

Nwayo nwayo

Echi di ime o

Kpelum ekpele

Ahhhhaahhh

Okwa ibili kam bili

Okwa iribe ma eribe

Imaka na ife erike o

Kpelum ekpele o

Okwa ibili kam bili o

Odili nwoke dili nwanyi nma o

Okwa ikuba ma aku ba

Watch Video

About Nwayo Nwayo

Album : (Single)
Release Year : 2024
Copyright :
Added By : Farida
Published : Oct 09 , 2024

More PHYNO Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl