P-SQUARE Jaiye (Ihe Geme) cover image

Jaiye (Ihe Geme) Lyrics

Jaiye (Ihe Geme) Lyrics by P-SQUARE


P-SQUARE! …. Ok….Yeah iyahhh
Na tin dey… Craze

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (yeah iyahhh)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme …. Ihe geme eeh
Ihe geme …. Ihe geme eeh
Ima nihe geme …. Ihe geme eeh
Ihe geme!

So put your hands up in da air… (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme… Ihe geme
Put your hands up in da air… (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme … ihe geme me me me

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi

Eehh
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast… ge geh
Oh ooooh
Oya put your hands up high
I know you dey feel dat vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind Yea
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother wetin you gain!

So put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme…. Ihe geme
Put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme …..ihe geme me me me

Jaiye ori mi (yeah ee)
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (ok)
Jaiye Jaiye ori mi

Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oooh!
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast… geh geh
Oh ooooh
Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind Yea
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain

So put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme…. Ihe geme
Put your hands up in da air
Make we Jaiye
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ….Ihe geme, iye geme eeh
Ihe geme… Ihe geme eeh
Ihe geme… Ihe geme eeh
Ima Ihe geme… Ihe geme eeh
ihe geme… Ihe geme eeeh

Watch Video

About Jaiye (Ihe Geme)

Album : Jaiye (Ihe Geme) (Single)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Jul 22 , 2022

More P-SQUARE Lyrics

P-SQUARE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl