Do Not Disturb Lyrics
Do Not Disturb Lyrics by OMAH LAY
Do not disturb me please
Do not disturb my peace
I got a couple things i should fix
I got a million things that I need
So do not disturb me please
Do not disturb my peace
I got a couple things i should fix
I got a million things that I need
I cannot kill myself for nothing
The kind of thing na only for film
You dey video
You know no wetin my eyes dey see
Now I’m balling
You dey try to tear my tear my jersey
See I got love
For the people wey t love me too
I’ve got beast
Buh I’m trynna keep it cool
Don’t push me
Don’t push me
Don’t push me o
Don’t push me
I have been working
Buh you no dey see the waka
For this journey I no dey drink water
As I dey go
You know no how I dey take survive
No come carry your wahala come kill my vibe
Do not disturb me please
Do not disturb my peace
I got a couple things i should fix
I got a million things that I need
So do not disturb me please
Do not disturb my peace
I got a couple things i should fix
I got a million things that I need
Watch Video
About Do Not Disturb
More OMAH LAY Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl