
Billionaires Club Lyrics
...
Billionaires Club Lyrics by OLAMIDE
Gbe mi
Gbe mi debẹ
Awe ooo
Oluwa lo ye
Live your life and enjoy
Wipe your sorrow away ooo
Towo ba ti de, ma sun le
Owo ni wọn fi n wowo
Make you travel away ooo
Go apply wisdom, make you seek knowledge to build your kingdom
Awe ooo
O yẹ ko ti ye, plenty talk no dey full basket
Them say you do all, your body too hot
See where you put ball, you want take corner score
Bẹbẹ nlọ, gọngọ a sọ, getting green everyday
Like I be Globalcom, I'm kaki but humble before God
I no go let any man come dey form king kong
Never give up, mo chop up
I've been a loose cannon since when I dey come up
Agbalagbi, agbalagbọn
I don turn OG for this fucking dungeon
Ọmọ iya mi, ọmọ ọlọmọ
Ṣhey you know guinea fowl ko le fo ni sanmọ
Billionaires club, we be big boys
Young money, cash money, why we go dey make noise
Money too loud, we can't shout
If we drink big stout, dem go say we too proud
Ọmọ t'ọn sọ, jaye lọ
Awọn efrebo, dem go wound, my God
Gbọpẹ lọ, mo stubborn
Awọn onisọkusọ jẹ k'ọn sọsọkusọ
Listen to me awe ooo
Oluwa lo ye
Live your life and enjoy
Wipe your sorrow away o
Towo ba ti de, ma sun le
Owo l'ọn fi n wowo
Make you travel away ooo
Go apply wisdom, make you seek knowledge to build your kingdom
Awe ooo
O yẹ ko ti ye, plenty talk no dey full basket
Lalaalẹ mo ma n gbọmọ lọ
Big Wiz, big engine ọmọ t'ọn sọ
Mo n gbọmọ big body, ọmọ jẹ a lọ
And I get other girls and I love them all
Ọmọ, gbọmọ gbọmọ,ọmọ, I too much
Count plenty money and I ball non-stop
And I no dey carry kele wey no like to chop
I no dey carry kele wey no like to chop
Show me your face, come here and roll
Ko mi a ro, ilẹkẹ ko mi a ro
Bounce on my body baby efrebo
A ma jaye lọ, a ma jaye lọ
We don tey for the game, we stubborn
And I no fit tell you all the miles man don run
Ọmọ jaye ju, ọmọ man nonstop
Ọmọ na Jah dey bless, ọmọ no hide face
Listen to me awe ooo
Oluwa lo ye, live your life and enjoy
Wipe your sorrow away ooo
Towo ba ti de, ma sun le
Owo l'ọn fi n wowo
Make you travel away ooo
Seek knowledge, apply knowledge make you build your kingdom
Awe ooo
Towo ba ti de, ma sun le
Owo l'ọn fi wowo
I dey chop kele, I be full connoisseur
I dey sample each and every colour
Casa migos for the tenure
After the club bring your martell along
I go carry you go faraway o
Every single day na holiday o
On my payroll they do as I say so
So many things I bring to the table
I dey gbadun your company
Girl you gat the juice, tangerine
Girl put your body all over me
Make you say my name constantly
Baby girl I need you for the night and day
And when you call me, I'm get you back girl
Awe ooo
Wipe your sorrow away o
Make you travel away o
Watch Video
About Billionaires Club
More OLAMIDE Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl