Close To Me Lyrics
...
Close To Me Lyrics by NIPHKEYS
IBK, Ibk
Niphkeys, Niphkeys
If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get Kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me
Ohh ohh
Make e no cause gbege e
Before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be oh na na na
Ohh! Girl, your body nice, aje
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight i dy
Bring your body close to me.
The boys dem dey look your body
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight i dy
Bring your body close to me
Oh oh
I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids ahn
Stay with me, don't come and go
She's too fine, toyin tomato
Let me be your commando
Baby fun mi lowo bi ti orlando
Baby je a soro, jasoro
Emi ati awon temi a ma mu e mo na
funmi ni freestyle
ka ma banko lo
Anywhere you go, baby jajolo
Ahn ahn ahn ahn
Ohh! Girl, your body nice, aje
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight i dy
Bring your body close to me.
The boys dem dey look your body
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight i dy
Bring your body close to me
Oh oh
I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids ahn
Watch Video
About Close To Me
More NIPHKEYS Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl