NERO X New Year Resolution cover image

New Year Resolution Lyrics

New Year Resolution Lyrics by NERO X


[INTRO]
Waaawolo!
Herh!
Bambiwe wɔ no mo
Heish, Legos style
Heish, kɛ kɛ
Okay!
Nero X
Article Wan ooh..

[CHORUS_ Nero X]
Make you wine your body
Everybody make you shake your body
Heish, kɛ kɛ
I say wine your body oo
Everybody make you shake your body eish
I say wine your body
Make you shake your body
Call mommy
Make you call your daddy
Don’t you worry
See you forget your worry
Make you forget oo, eish
I say wine your body
Make you shake body
Call mommy
Make you call your daddy
Make your money
I say more, more money
Make you collect

It’s a New Year Resolution
And anything you want make you require
It’s a New Year Resolution
And anything you want make you aspire
It’s a New Year Resolution
And anything you want make you require
New Year Resolution
And anything you want make you aspire

[CHORUS]
Make you wine your body
Everybody make you shake your body, heish kɛ kɛ
I say wine your body oo
Everybody make you shake your body, eish
I say wine your body
Make you shake your body
Call mommy
Make you call your daddy
Don’t you worry
You go forget your worry
Make you forget oo
I say wine your body
Make you shake your body
Call mommy
Make you call your daddy
Make your money
I say more, more money
Make you collect oo

[Article Wan]
Article Wan oo
Wine you body oo, wine your body ehen
Shake your body eye eye shake your body
Link up
Move your body eh eh eh eh move your body oo
Make you no dey worry too much oo
Take it easy , ga ga
Make you rokoto am now ooo
Up and down, bend down low
DJ make you put it on repeat
Ahoo oywei o a wei oo
See we no watch nobody oh no
Nero X make you tell am now oo
Nyenye, Link up

[Nero X]
Make you wine your body ogyei agyei
Everybody make you shake your body
Heish, kɛ kɛ
I say wine your body oo
Everybody make you shake your body eish
I say wine your body
Make you shake your body
Call mommy
Make you call your daddy
Don’t you worry
See you forget your worry
Make you forget oo, eish
I say wine your body
Make you shake your body
Call mommy
Make you call your daddy
Make your money
I say more, more money
Make you collect oo

It’s a New Year Resolution
And anything you want make you require
It’s a New Year Resolution
And anything you want make you aspire
It’s a New Year Resolution
And anything you want make you require
New Year Resolution
And anything you want make you aspire
Heish kɛ kɛ
Nero X

Watch Video

About New Year Resolution

Album : New Year Resolution (Single)
Release Year : 2019
Copyright : (C) 2020. DeYoung Burners
Added By : Beawull
Published : Jan 06 , 2020

More NERO X Lyrics

NERO X
NERO X

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl