Small Money Lyrics
...
Small Money Lyrics by Nasboi
Deeyaso
Heba heba heba yi
When I get small money me sef go jaiye o
Champagne Hennessy o
When I get small money me sef go dorime gon
Yhemo lee I see you
King Solomon no fit do pass me
King Solomon I go do pass you
Spend my money I go jaiye times two
When I Dey I Dey do mathematics
You Dey Dey there Dey speak big English
When I Dey I Dey hustle my small thing
You Dey there Dey lose for sporty
When I get this my money
Make you no talk say na yahoo
When I get this my dough
Make you no talk say na juju I Dey do
When I get small money me sef go jaiye o
Champagne Hennessy o
When I get small money me sef go dorime gon
Yhemo lee I see you
King Solomon no fit do pass me
King Solomon I go do pass you
Spend my money I go jaiye times two
As the Gbedu don drop I swear na hit
If your memory full Abeg delete
Make you no go gree like omonile
Make you dance and party like poco lee o
And you know say me I no Dey like yawa
And you know say me I no dey like Palava
Keep it on a low every hour
Even if I ball pass Maradona
Anywhere money Dey I Dey Dey
Anywhere shayo Dey I Dey o
Anywhere wahala Dey I no Dey
Anywhere holiday I go Dey o!
Heba yi
When I get small money me sef go jaiye o
Champagne Hennessy o
When I get small money me sef go dorime gon
Yhemo lee I see you
King Solomon no fit do pass me
King Solomon I go do pass you
Spend my money I go jaiye times two
When I get small money me sef go jaiye o
Champagne Hennessy o
When I get small money me sef go dorime gon
Yhemo lee I see you
King Solomon no fit do pass me
King Solomon I go do pass you
Spend m'y money i go jaiye Times two
Watch Video
About Small Money
More Nasboi Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl