You Sef Lyrics
You Sef Lyrics by MOELOGO
What you think of me o
Who you think you be now
You no dey ginger me
You wan collect from me now
What you think of me o
Who you think you be
You no dey ginger me o
You wan collect from me now
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
You dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
We dey mad
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
You dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
We dey mad
Plenty wey no send me for area
Push and shove na dem dey my area
Them go talk tey tey
Love no dey
Money matter na citeria
But the people too late to apologize
I don’t gbe I morphosize
No be today na overnight
Na God grace no be lie
What you think of me o
Who you think you be now
You no dey ginger me
You wan collect from me now
What you think of me o
Who you think you be
You no dey ginger me o
You wan collect from me now
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
You dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
We dey mad
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
You dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
We dey mad
When i dey for Manchester dem no believe
Now I dey for ?? dem dey chill
When I enter Atlanta dem dey freeze
Cos dem know say the boys I they ?
But it is too late to apologize
And if I dey dem recognize
The money dey I no dey lie
And if I dey I energize
What you think of me o
Who you think you be now
You no dey ginger me
You wan collect from me now
What you think of me o
Who you think you be
You no dey ginger me o
You wan collect from me now
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
You dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
We dey mad
If you say you dey mad
You dey mad
Me sef I dey mad
You dey mad
All of us we dey mad
We dey mad
We dey mad
We dey mad
Watch Video
About You Sef
More lyrics from I The EP album
More MOELOGO Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl