Man Wey God Show Mercy Lyrics
...
Man Wey God Show Mercy Lyrics by MINISTER GUC
If to sey na might
If to sey na power
If to sey na anything wey we fit use dey brag oh
I for don die oh
I for don craze oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
If to sey na money
If to sey na connection
If to sey na anything wey we fit use dey make mouth
I for don die oh
I for don lost oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
This righteousness that I have is Yours
This holiness that I profess
You gave
You did it all
You gave me strength
You helped me stand
You are my rock
You are my hope
You are my peace
I be man wey God show mercy
Man wey God show ah
Watch Video
About Man Wey God Show Mercy
More MINISTER GUC Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl